Tuesday 31 October 2017

Nigerian Police Sell Man’s Range Rover After It Was Recovered From Armed Robbers In Port Harcourt


Police allegedly sold a man’s Range Rover after it was recovered from armed robbers in Port Harcourt, Rivers state.

Read as shared by Blue News…

“This Range Rover was stolen from Dennis Banigo at gunpoint in February, 2017 in Port Harcourt. He reported the case at the Elelenwo police station, Port Harcourt. This October, the same car was found parked at a Police station in Okporo.
When the owner went to recover his vehicle. He was told by the Police that his stolen vehicle although still parked at the Police station has been auctioned early October, 2017. I wonder when it became police job description to auction stolen Vehicles. let us prevail on the police to return this vehicle to Mr Dennis Banigo. Please share”

Read more in Pidgin:

Dis criminals wey dey wear Uniform anyhow. My peopulu, una don hear di latest gist? 

Di matta be say, police officers for Portharcourt, don sell person Range ROVER, after dem collect am from Armed Robbers wey steal am. 

Di tori carry am say,

“Dis Range Rover be di vehicle wey Armed Robbers steal from Dennis Banigo for gunpoint in February, 2017,for Port Harcourt

Him report di matta to police station wey dey Elelenwo, for Porth Harcourt and police come see di car, Park am for dia station and no tell anybody.

For dis October, people come see di car for where police Park am for dia station wey dey Okporo.

Wen dis guy go di police station to get him car, police tell am say, dem don sell di vehicle for auction for dis October, 2017.

Di question be say, wen police start deysell Vehicle wey dem collect from Armed Robbers?

Make police return dis vehicle to dis guy please. Make Inspector General for Nigeria police put mouth for di matta.

Dis Police people don dey still narrowly oo!  Una don see wetin hunger and poverty wey Buhari and him APC carry for dia basket of promise come keep for Nigeria, una Nigeria?

No comments:

Post a Comment

Get more stories like this on our twitter @Abdul_Ent and facebook page @abdulkukublogspot